Erigga – Puna Vibes Lyrics


 Erigga – Puna Vibes Lyrics



[Intro]

Abeg, Eh ba beh

[Verse 1 – Erigga]

See Ehn, normally i be boy wen like smart girls

Fine shape, get style, come still get sense

but, who i dey with nah okpetu

nothing the head, this one nah beta kpeku

i dey tell am the way COVID-19 bad

people wen don die and how the economy bad

but weytin dey her head nah roll the land for me

take me stone ground my puna go dey proud of me

i pass am give her she light am go smoke for up

whisper for my ear, which style you want make we fuck

before i know my gbola change to standing fan

two seconds i forget weytin i been yarn

[Chorus]

she say

this puna no go soak for long,

if you know say you no wan doke make i move along

this puna no go soak for long,

how e dey be you wan dey talk or make i move along

she say, this puna no go soak for long,

how e dey be you wan dey talk or make i move along

[Verse 2 – Erigga]

Naija dey fuckup, weytin we nor get BVN

make dem do bread, we see money wey people send

money no dey, the one wey dey

dey find himself dey rest

problems too much, she carry my hand pam her breast

once again i forget weytin i wan talk

what to do Erigga

weytin sure nah to sit down fuck craze commot for this girl head

quash her like gando, rough handle the pupu

chop am like like pando

Check:  Play SUdoku Online Game

Quarantine sex nah blast

go the front no worry i dey come for back

remove her face mask

replace am with my gola

W.H.O no go tell you, but e dey cure rona abeg

[Chorus]

she say

this puna no go soak for long,

if you know say you no wan doke make i move along

this puna no go soak for long,

how e dey be you wan dey talk or make i move along

she say, this puna no go soak for long,

how e dey be you wan dey talk or make i move along

It’s No Limits