Don Jazzy & Falz – Safe Lyrics


Don Jazzy & Falz – Safe Lyrics

I no like all like all this things wey I dey hear

My people calm down o

No loose hope no give up o

No let devil use you work o

Eh if e dey pain you

Na so e dey pain everybody o

E je ka sowopo o

Koni da fun coro

Na coro be the enemy

Omo your neighbor no be enemy

Make we stay safe o

Dis one no be time to dey break face o

Na coro be the enemy

Omo your neighbor no be enemy

Make we stay safe o

Dis one no be time to dey break face o

Make we chill make we relax body ( smile jor)

No dey fear everything go still pass one day

5g this 5 g that

Me sef I taya for the kain things I see for chat o

Show me the facts

I love you na why I dey keep my distance o

I still dey for you sha cos I know you need assistance

My neighbor no get job, I treat them like my brothers and sisters

I fit collect account number credit them for instance

No feel bad

Na coro be the enemy

Omo your neighbor no be enemy

Make we stay safe o

Dis one no be time to dey break face o

Na coro be the enemy

Omo your neighbor no be enemy

Make we stay safe o

Dis one no be time to dey break face o

No be time to carry sticks and stones and go dey hala

Right now it’s time to sit at home ( abeg)

Face time with your boyfriend , call your chicks for phone

I no like rubbish but this time we go need codone

Check:  Jason Ross – Letting Go Lyrics

Cos nobody get all the answers

If we work tougher we fit live happily ever after

Stay safe but quick hala if you see the ?

Before the deal scatter

Ma lo ma form power

Iwo ko lon ba ja

Na coro be the enemy

Omo your neighbor no be enemy

Make we stay safe o

Dis one no be time to dey break face o

Na coro be the enemy

Omo your neighbor no be enemy

Make we stay safe o

Dis one no be time to dey break face o

Na coro be the enemy

Omo your neighbor no be enemy

Make we stay safe o

Dis one no be time to dey break face o