Tekno – Sudden Lyrics


Tekno – Sudden Lyrics

If it’s Spax

Then it’s gotta be it

Eiiiii

Dem dey kill for there, Tekino

Them dey burni person, Tekino

All of a sudden

All of a sudden

All of a sudden

All of a sudden

All of a sudden

No be today my people dey suffer

No be today

I say it don tey my people dey suffer

If na by hardwork

Poor man go get money

Poor man go get money

Abi you never hear

How much them dey pay police

To carry gun and stand for street

Some dey kill and turn to lagbaja

Rain everyday no umbrella

Kpaju kpa ju

Kpa kpa Jukpa jukpa machala

Talking talking drum

Ye ye ye

Talking talking tongue

Talking talking

And all of a sudden

All of a sudden

House it don catcheee fire

All of a sudden

Ye ye ye

All of a sudden

All of a sudden

2 – 2 billion is a nothing for them

All of a sudden

40 billion is a nothing for them

Eyy but what the hell do I know?

When I ain’t no politician

What the f*ck do I know?

I’m just a musician

Wetin i talk it no matter

Even if na just constant electricity

Cos what the f*ck my brother

Some dey kill and turn to lagbaja

Ewoo ewo

Rain everyday no umbrella

Kpaju kpa ju

Kpa kpa jukpa jukpa machala

Talking talking drum

Ye ye ye

Talking talking tongue

Talking talking

And all of a sudden

Of a sudden

All of a sudden

Of a sudden

All of a sudden

Of a sudden

All of a sudden

Koro koro

Yeee

All of a sudden

2 – 2 billion is a nothing for them

Check:  RYNX – Want You (feat. Miranda Glory) Lyrics

All of a sudden

40 billion is a nothing for them

Take a look in the street

So many people begging

So many people gat nothing to eat

Fire on the mountain

Many many people gatz work to chop

Tell me who is their support

Wey we dey laugh

Who is their support?

Some dey kill and turn to lagbaja

Ewoo ewo

Rain everyday no umbrella

Kpaju kpa ju

Kpa kpa jukpa jukpa machala

Talking talking drum

Ye ye ye

Talking talking tongue

Talk

And all of a sudden

Of a sudden

All of a sudden

Of a sudden

All of a sudden

Of a sudden

All of a sudden

Koro koro

Yeee

All of a sudden

2 – 2 billion is a nothing for them

All of a sudden

40 billion is a nothing for them

See dem, see dem

No be today my people dey suffer

See dem, see dem, see dem

Abeg it don tey my people dey suffer

All of all of all of