Sound Sultan ft. Johnny Drille – Area Lyrics


Sound Sultan ft. Johnny Drille – Area Lyrics

(Verse 1 – Johnny Drille)

My baby, my love, it’s been so long I’ve heard from you, oh Stacy (?) you don’t pick up my calls no more

Please remember me oh oh oh, don’t let this love go oh oh, you would break my heart oh oh oh, if you follow Allen go oh oh

(Chorus)

How I wish say, I fit to reach you anywhere you dey, you dey

Ajo o da bi’le, no matter where you go, no forget area oh, area oh

How I wish baby, that I could be there wherever you are, far away eh, that don’t take a shine from your star cos what you are is my shine

(Verse 2 – Sound Sultan)

Chinedu somebody borrow you ego, make you take travel go Chicago

(?) now be selling car, so you go go America and all these people weh be the (?)

Face me I face you, promise say you no go fashi dem, say every month you go tashi dem

Hillary whe you promise to marry, she dey wait she dey tarri, wetin she see for inside ovation

Oyinbo from another nation, youth mago mago get done, oyinbo wife don know, next thing she know she don go report you

(Chorus)

How I wish say, I fit to reach you anywhere you dey, you dey

Ajo o da bi’le, no matter where you go, no forget area oh, area oh

How I wish baby, that I could be there wherever you are, far away eh, that don’t take a shine from your star cos what you are is my shining star

Check:  simply devoted sinach lyrics

(Outro)

E no matter wether near or far, you go always come back home

E no matter what they think you are coz what you are is my shining star