Skip to content

realgeeks.com.ng

Download Latest mp4 Movies, mp3 Musics, Vidoes and mobile apps

  • Next A-Q – Intro-Vert Lyrics
  • Previous Cobhams Asuquo – We go win (Corona) Lyrics
    • Home
    • Music Lyrics
    • Biography
    • Gospel Musics
    • Movies
    • Mp3

    Oxlade ft. Moelogo – Tables Turn Lyrics

    Uncategorized May 9, 2020 prayertitus

    Oxlade ft. Moelogo – Tables Turn Lyrics

    Verse 1: (Oxlade)

    Small boy, from the ghetto Wey Dey try make some money

    Young boy, Wey dem talk say e no go lead to nothing

    Small boy, for the hood Wey Dey talk say him brain no correct

    But as you see the boy Dey grow

    Only if they knew say the boy go blow

    Only if they knew he go shut down show

    Them for no reason am bad Them for no try talk am like that

    Them for no try bring am down

    But Wetin dem forget be say

    [Chorus]

    Tables turn o, e fit be your turn today

    Tomorrow make e be my turn o

    Omo no loose guard o, Omo boy no reason

    Cause no one knows tomorrow

    No one knows tomorrow

    Just be doing good, doing good

    Cause good nahin be koko

    Doing good, Biko just do good

    Good na the koko, doing good

    Bridge: (Oxlade)

    Do you believe in karma

    Aye akamara, Aye toto

    Do you believe in karma

    Verse 2: (Moelogo)

    I remember then, when I no get anything but I get talent..

    Shey you remember then

    When boy no chop no money Shey Lon fi mi gba le

    Now they need my talent ooo uu ahh

    Kekere latin mo Oba o

    Olorun ni mola o

    Awon to so pe aoni de be

    Se ni olayiwola

    People talk and laugh when you can’t do

    But when God blesses you they forget

    [Chorus]

    Tables turn o, e fit be your turn today

    Tomorrow make e be my turn o

    Omo no loose guard o, Omo boy no reason

    Cause no one knows tomorrow

    Check:  Polo G – Go Stupid Lyrics

    No one knows tomorrow

    Just be doing good, doing good

    Cause good nahin be koko

    Doing good, Biko just do good

    Good na the koko, doing good

    (Mama’s prayer)

    Related Posts:

    • Echosmith – Shut Up and Kiss Me Lyrics
    • P Square - Your Love lyrics
    • Peruzzi – Lagbaja Lyrics
    • Olamide - Turn Up lyrics
    • Masego - Veg Out (Wasting Thyme) Lyrics
    • Masego - Veg Out (Wasting Thyme) Lyrics

    Tags: Moelogonaija music lyricsOxladeUncategorized

    prayertitus

    Great Thinkers will rule the world, I am an Internet freak, Gospel Lover, I Love Music. You can connect with me On Instergram Prayertitus

    About Us

    realgeeks.com.ng is a full entertaiment website where you can get your latest musics and lyrics and obtain valuable information on the go.
    Free Mobile Downloads: Apps, Games, Gospel Musics, Audio, Videos, comedy skits, Music Lyrics + News: Tech, Browsing Cheats
    Please Recommend us to your friends

    Contact Us

    We're Located at NO 145 Oke Osun Street Ikere Ekiti Nigeria, Beside Old NEPA. +2347068525953.
    Do you wish to Advertise, Suggest or Contact Us? please Click here

    Footer Links

    • Privacy Policy
    • Contact Us
    • About Us

    realgeeks.com.ng © 2023. All Rights Reserved.