Yovi – Talking Money Lyrics


Hey siri

If you’re not talking money

You’re talking nonsense

Simmer

Yovi yovi

You not talking money now

You talking nonsense

You not making money

Say you making no sense

[Verse]

Na person wey work

Na him must to chop

Firigbon oshilekun

If u get the kokoro

No Dey use another man time to

Set your own time

Na person wey pass Na him get opolo

Gone are the days

A le jaiye wa o (ale jaiye wa o)

Now a days wan le buga wa mo (won le buga wa mo

I waka dem Dey see me on a steady run

I’m young and I get the mulla

So this days Na me dey Buga won o

[Chorus]

O ti Shina

Baba ti shina

O shina

Baba ti Shina mi o

If you’re not talking money

Say u talking nonsense

If you’re not making money say

You making no sense

Baiye sheri langbe be

Na money we Dey find everywhere

Eiye nfo Eyan Rin Nile

Adurami ni ka sha de be

Gone are the days

A le jaiye wa o (ale jaiye wa o)

Now a days wan le buga wa mo (won le buga wa mo

I waka dem Dey see me on a steady run

I’m young and I get the mulla

So this days Na me dey Buga won o

[Chorus]

O ti Shina

Baba ti shina

O shina

Baba ti Shina mi o

If you’re not talking money

Say u talking nonsense

If you’re not making money say

You making no sense

Check:  D Black feat Sarkodie - My Kinda Girl lyrics