Cobhams Asuquo ft. Simi – We Plenti Lyrics


[Verse 1 – Cobhams]

hmm, hmm

You don hustle tire

You no dey take holiday

You write application

you go for audition

But still, e be like say e no dey pay

They don laugh you tire

Some say, shey na till you mate get aeroplane before you go make am.

You beg God to make am

But see, everybody get lane

[Pre-chorus]

So my brother hustle

So my sister work

no condition lasts forever,

Your own turn dey come

So my brother hustle

So my sister work O

Beans no dey cook forever

Your own beans go done

[Chorus]

If you see person wey make own, rejoice with them

If you they ask you whats you own, take no offense

See this life na turn by turn

your time dey come

Because, no be only you kill Jesus

We plenti for there

Oh oh oh

[Verse 2 – Simi]

One day e go better

one day, one day

Some day make we gbe ganwu

when they tell you money no be everything

You dey vex, you dey para

You say, me sef I wan get am, oh oh

[Pre-chorus]

So my brother hustle

kara moshe ooo

no condition lasts forever,

your own turn dey come

So make you hustle hustle hustle

Make you worki oo

Beans no dey cook forever,

Your beans go don, your beans go done

[Chorus]

If you see person wey make own, rejoice with them

If you they ask you what’s you own, take no offense

See this life na turn by turn

Check:  America, I Love You Lyrics – Christy Moore Download

your time dey come

Because, no be only you kill Jesus

We Plenti for there

Oh oh oh

[Bridge]

Show me person wey dey work hard, inh time dey come

Na the person wey go chop if you no give up

[Chorus]

See this life na turn by turn

Your time dey come

Because, no be only you kill Jesus

We Plenti for there

[Verse 3 – Duet]

So my brother hustle

O my sister work

Owu no dey last forever,

your own time go come

So my brother hustle, jare

So my sister work

beans no dey cook forever

your own beans go done

cook forever oo

[Chorus]

If you see person wey make own, rejoice with them

If you they ask you what’s you own, take no offense (forgive and forget oh)

See this life na turn by turn

your time dey come

because, no be only you kill Jesus

We plenti for there

Oh oh oh

[Bridge]

Show me person wey dey work hard, inh time dey come

Na the person wey go chop if you no give up

See this life na turn by turn

your time dey come

because, no be only you kill Jesus

We Plenti for there

Oh oh oh

[Outro]

We plenti for there

We plenti for the matter

No let your humble scatter

We Plenti for there

Uhhh, Ohhh

No be only you kill Jesus

We plenti for there